Quer conhecer a letra de Don't Be a Baby de Adekunle Gold? Você está no lugar certo.
No nosso site, temos a letra completa da música Don't Be a Baby que você estava procurando.
Don't Be a Baby é uma música de Adekunle Gold cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.
Você adora a música Don't Be a Baby? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Don't Be a Baby de Adekunle Gold? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
O jabo kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Otras canciones de Adekunle Gold
Sinta-se como uma estrela cantando a música Don't Be a Baby de Adekunle Gold, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.
Caso a sua busca pela letra da música Don't Be a Baby de Adekunle Gold seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.
Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Don't Be a Baby porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.
É importante notar que Adekunle Gold, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Don't Be a Baby... Então é melhor se concentrar no que a música Don't Be a Baby diz no disco.
Esperamos ter ajudado com a letra da música Don't Be a Baby de Adekunle Gold.