Letra de 'Beggie Beggie (feat. CKay)' de Ayra Starr

Quer conhecer a letra de Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr? Você está no lugar certo.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

(Louda)
Yeah

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Saber o que diz a letra de Beggie Beggie (feat. CKay) nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Beggie Beggie (feat. CKay) é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Beggie Beggie (feat. CKay)? Ter à mão a letra da música Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Ayra Starr, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Beggie Beggie (feat. CKay)... Então é melhor se concentrar no que a música Beggie Beggie (feat. CKay) diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.