Letra de ' Gimme Dat (feat. Wizkid) ' de Ayra Starr

Quer conhecer a letra de Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr? Você está no lugar certo.

Gimme dat ay ay

Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure

Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o

Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl

God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too

Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Gimme Dat (feat. Wizkid) é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Gimme Dat (feat. Wizkid) nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Gimme Dat (feat. Wizkid) foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Caso a sua busca pela letra da música Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Gimme Dat (feat. Wizkid) porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Gimme Dat (feat. Wizkid) ? Ter à mão a letra da música Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Gimme Dat (feat. Wizkid) de Ayra Starr, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.