Letra de 'Roforofo Fight' de Fela Kuti

No nosso site, temos a letra completa da música Roforofo Fight que você estava procurando.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Roforofo Fight de Fela Kuti, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Roforofo fight...
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city

Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die

Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit

You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?

Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

[Chorus]
Huh!

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear

By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey

If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

[Chorus]
Huh!

Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Roforofo Fight de Fela Kuti, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Roforofo Fight de Fela Kuti, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Roforofo Fight é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Caso a sua busca pela letra da música Roforofo Fight de Fela Kuti seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

É importante notar que Fela Kuti, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Roforofo Fight... Então é melhor se concentrar no que a música Roforofo Fight diz no disco.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Roforofo Fight de Fela Kuti.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Roforofo Fight de Fela Kuti, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.