Letra de 'Bandana (feat. Asake)' de Fireboy DML

No nosso site, temos a letra completa da música Bandana (feat. Asake) que você estava procurando.

Bandana (feat. Asake) é uma música de Fireboy DML cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG

But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner

Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)

Till eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)

Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking

All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Bandana (feat. Asake) é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Saber o que diz a letra de Bandana (feat. Asake) nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Bandana (feat. Asake) foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Bandana (feat. Asake) porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Bandana (feat. Asake)? Ter à mão a letra da música Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Bandana (feat. Asake) de Fireboy DML.