Letra de ' You Are Great ' de Moses Bliss

Quer conhecer a letra de You Are Great de Moses Bliss? Você está no lugar certo.

No nosso site, temos a letra completa da música You Are Great que você estava procurando.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música You Are Great de Moses Bliss, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Você adora a música You Are Great ? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de You Are Great de Moses Bliss? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de You Are Great de Moses Bliss.

Saber o que diz a letra de You Are Great nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música You Are Great foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Um motivo muito comum para procurar a letra de You Are Great é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir You Are Great ? Ter à mão a letra da música You Are Great de Moses Bliss pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Esperamos ter ajudado com a letra da música You Are Great de Moses Bliss.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música You Are Great de Moses Bliss.