Letra de 'Bring It on' de P Square ft Dave Scott

Quer conhecer a letra de Bring It on de P Square ft Dave Scott? Você está no lugar certo.

Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh

Oh, oh, oh
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it
Never say No uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Shey na dem talk say, we no go blow
Shey dem dey see us now
We don dey glow
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

Play Escuchar "Bring It on" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de P Square ft Dave Scott

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Bring It on de P Square ft Dave Scott.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Bring It on é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Bring It on de P Square ft Dave Scott, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Bring It on nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Caso a sua busca pela letra da música Bring It on de P Square ft Dave Scott seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Bring It on? Ter à mão a letra da música Bring It on de P Square ft Dave Scott pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Bring It on de P Square ft Dave Scott.