Letra de 'Bunieya Enu' de P-Square

No nosso site, temos a letra completa da música Bunieya Enu que você estava procurando.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Bunieya Enu de P-Square, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Você adora a música Bunieya Enu? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Bunieya Enu de P-Square? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, you dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
Oh oh oh oooh
I'm so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)

(As we dey) bunieya enu bunieya enu
Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
We thank god oooh
You too much oh (I say) you too much oh

Bunieya enu, bunieya enu
Bunieya enu, as we dey celebrate
Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Bunieya Enu é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Bunieya Enu de P-Square, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Bunieya Enu foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Bunieya Enu porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

É importante notar que P-Square, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Bunieya Enu... Então é melhor se concentrar no que a música Bunieya Enu diz no disco.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Bunieya Enu de P-Square, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.