Letra de 'Oga Police' de P-Square

No nosso site, temos a letra completa da música Oga Police que você estava procurando.

Na which kind yawa bi dis yi e
Oh

I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so

Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no

Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you

Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Oga Police de P-Square.

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Oga Police de P-Square, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Oga Police nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Oga Police foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Caso a sua busca pela letra da música Oga Police de P-Square seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Oga Police porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Oga Police? Ter à mão a letra da música Oga Police de P-Square pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Oga Police de P-Square.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Oga Police de P-Square.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Oga Police de P-Square.