Letra de 'CIA (Criminal In Agbada)' de Yemi Alade

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Você adora a música CIA (Criminal In Agbada)? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de CIA (Criminal In Agbada) é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Saber o que diz a letra de CIA (Criminal In Agbada) nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Sinta-se como uma estrela cantando a música CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Um motivo muito comum para procurar a letra de CIA (Criminal In Agbada) é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir CIA (Criminal In Agbada)? Ter à mão a letra da música CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Yemi Alade, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música CIA (Criminal In Agbada)... Então é melhor se concentrar no que a música CIA (Criminal In Agbada) diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.