Letra de ' Mr. President ' de African China

Quer conhecer a letra de Mr. President de African China? Você está no lugar certo.

No nosso site, temos a letra completa da música Mr. President que você estava procurando.

Você adora a música Mr. President ? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Mr. President de African China? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Play Escuchar " Mr. President " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de African China

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Mr. President de African China, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Mr. President nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Mr. President foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Caso a sua busca pela letra da música Mr. President de African China seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

É importante notar que African China, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Mr. President ... Então é melhor se concentrar no que a música Mr. President diz no disco.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Mr. President de African China.