Letra de 'Away' de P-Square

Quer conhecer a letra de Away de P-Square? Você está no lugar certo.

No nosso site, temos a letra completa da música Away que você estava procurando.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Away de P-Square, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

[Peter]
Ileke lo’ma jiya

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause now we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

[Paul]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Paul]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya

Play Escuchar "Away" gratis en Amazon Unlimited

Saber o que diz a letra de Away nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Away de P-Square, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

É importante notar que P-Square, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Away... Então é melhor se concentrar no que a música Away diz no disco.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Away de P-Square.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Away de P-Square, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Away de P-Square.