Quer conhecer a letra de Ayo de Simi? Você está no lugar certo.
No nosso site, temos a letra completa da música Ayo que você estava procurando.
Ayo é uma música de Simi cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.
Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Ayo de Simi, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.
Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya oh)
Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati dollars (temi ni oh)
Ayo ati alafia (ko je temi o)
Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya o)
Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wole wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Time don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)
Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Ayo de Simi.
Um motivo muito comum para procurar a letra de Ayo é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.
Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Ayo porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.
Esperamos ter ajudado com a letra da música Ayo de Simi.
Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Ayo de Simi.