Letra de 'Shoemaker' de 121SELAH

Quer conhecer a letra de Shoemaker de 121SELAH? Você está no lugar certo.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Shoemaker de 121SELAH, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Você adora a música Shoemaker? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Shoemaker de 121SELAH? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Play Escuchar "Shoemaker" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 121SELAH

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Shoemaker de 121SELAH.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Shoemaker é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Shoemaker foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

É importante notar que 121SELAH, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Shoemaker... Então é melhor se concentrar no que a música Shoemaker diz no disco.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Shoemaker de 121SELAH, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.