Letra de 'Oyi' de 2Baba

Quer conhecer a letra de Oyi de 2Baba? Você está no lugar certo.

No nosso site, temos a letra completa da música Oyi que você estava procurando.

Oyi é uma música de 2Baba cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Você adora a música Oyi? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Oyi de 2Baba? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Play Escuchar "Oyi" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 2Baba

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Oyi de 2Baba.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Oyi é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Oyi de 2Baba, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Oyi de 2Baba, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Oyi porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Oyi de 2Baba.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Oyi de 2Baba.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Oyi de 2Baba.