Letra de 'Soja' de Black Sherif

Quer conhecer a letra de Soja de Black Sherif? Você está no lugar certo.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Soja de Black Sherif, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Você adora a música Soja? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Soja de Black Sherif? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Kwaku nie

My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving,
I won't believe you (I won't believe you)
No—

'Cause how far could I go? (How far could I go?)
Eh-yeah (how far could I go?)
I'm too close, I can feel it
Somethin' is vibratin' inside me, I'm celebating
But, outside them dey kill me
My own self dey kill me (my own body, my own body)

My own anxiety
My inferiority, what-what-what (ah)
Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay)
My heart is beatin' so fast (so fast)
So fast
So fast (oh, fast-fast, fast)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

'Cause you know how e be, my Shella (shella)
Streets gettin' colder
They bury my bredda spirit, he no fit stand proper
He dey shake oh (he dey shake oh)
He no fit stand proper, he dey shake oh
It's hard to believe, my gena (genna, genna, genna, genna)
You for see with your naked eyes, I swear my papa
This season is a very dark one (very dark season)
This season is a very dark one, oh (it's a very dark season)

My own anxiety
My inferiority, what-what dey kill me
Dem all dey kill me, (dem all dey kill me)
Dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay, okay-yy)
My heart is beatin' so fast (so)
So fast oh (so)
So fast (okay, okay-yy)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin, oh

Play Escuchar "Soja" gratis en Amazon Unlimited

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Soja de Black Sherif.

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Soja de Black Sherif, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Soja nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Soja foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Soja de Black Sherif, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Soja de Black Sherif.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Soja de Black Sherif, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.