Letra de 'Common Person' de Burna Boy

Quer conhecer a letra de Common Person de Burna Boy? Você está no lugar certo.

Você adora a música Common Person? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Common Person de Burna Boy? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Saber o que diz a letra de Common Person nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Common Person porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Common Person? Ter à mão a letra da música Common Person de Burna Boy pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Burna Boy, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Common Person... Então é melhor se concentrar no que a música Common Person diz no disco.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Common Person de Burna Boy.