Letra de 'Dangote' de Burna Boy

No nosso site, temos a letra completa da música Dangote que você estava procurando.

Dangote é uma música de Burna Boy cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Dangote de Burna Boy, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Dangote de Burna Boy, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Dangote de Burna Boy, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Caso a sua busca pela letra da música Dangote de Burna Boy seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Dangote porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Dangote? Ter à mão a letra da música Dangote de Burna Boy pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Burna Boy, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Dangote... Então é melhor se concentrar no que a música Dangote diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Dangote de Burna Boy.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Dangote de Burna Boy.