Letra de 'Question' de Burna Boy

No nosso site, temos a letra completa da música Question que você estava procurando.

Question é uma música de Burna Boy cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Question é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Um motivo muito comum para procurar a letra de Question é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Question porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Question? Ter à mão a letra da música Question de Burna Boy pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Burna Boy, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Question... Então é melhor se concentrar no que a música Question diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Question de Burna Boy.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Question de Burna Boy.