Letra de 'Pidgin English' de Chiido

Pidgin English é uma música de Chiido cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Chorus 2x
My Brother wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

My sister wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

Verse 1
I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
Wetin i dey speak, na pidgin English
I'm an artist distinguished
What you really know about me or where i come from
Or wetin i dey do behind the scene
Feel it rough when i come, with, a Style
It gets deeper for real
[Chere im na bia o]
I dey make music wey people go understand
I still dey put slangs wey people go dance to
Clap their hands to, shake body to
The songs i dey make na classicals
When i dey lagos [na pidgin english]
When i dey ghana [na pidgin english]
When i dey uk [na pidgin english]
Every where i go I dey speak [pidgin english]

Repeat Chorus

Verse 2
I dey for uk now
People dey ask me
wetin i dey speak
I say na pigin english
[but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
You think say i fear i be immigrant
Call feds you think say i care no
Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
My family for Port Harcourt
Na dem i dey try support
All i need is some education
and a chance for my music to sound on radio station
Wait i forget speak pigin
Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
We get slangs for the place I dey come from
Commot for road cause I dey london
If you ask me wetin
I dey speak with the british
I go tell you na pidgin english

Chorus - Lady K 2x
As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
No confrontation no disturbance
step aside i dey speak fo my nation
If you no understand the kind english i dey speak o
It doesn't matter, shake your body
To the beat and sing with me ehoo

Chorus - Kevin 3x
You know i rep for my nation
This is the music that
We love in my nation [ehoo]

Play Escuchar "Pidgin English" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Chiido

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Pidgin English é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Pidgin English foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Pidgin English é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Caso a sua busca pela letra da música Pidgin English de Chiido seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Pidgin English? Ter à mão a letra da música Pidgin English de Chiido pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Chiido, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Pidgin English... Então é melhor se concentrar no que a música Pidgin English diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Pidgin English de Chiido.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Pidgin English de Chiido.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Pidgin English de Chiido, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.