Letra de 'Nothing' de Moses Bliss

Quer conhecer a letra de Nothing de Moses Bliss? Você está no lugar certo.

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Nothing de Moses Bliss.

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Nothing de Moses Bliss, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de Nothing nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Nothing é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Algo que acontece mais vezes do que pensamos é que as pessoas procuram a letra de Nothing porque há alguma palavra na música que não entendem bem e querem ter certeza do que diz.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Nothing? Ter à mão a letra da música Nothing de Moses Bliss pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Moses Bliss, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Nothing... Então é melhor se concentrar no que a música Nothing diz no disco.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Nothing de Moses Bliss.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Nothing de Moses Bliss, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Nothing de Moses Bliss.