Letra de 'abule' de Patoranking

abule é uma música de Patoranking cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)

This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go

Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go

Play Escuchar "abule" gratis en Amazon Unlimited

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de abule de Patoranking.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de abule é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com abule de Patoranking, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Saber o que diz a letra de abule nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música abule foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir abule? Ter à mão a letra da música abule de Patoranking pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

É importante notar que Patoranking, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música abule... Então é melhor se concentrar no que a música abule diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música abule de Patoranking.