Letra de 'Holiday' de REMA

Holiday é uma música de REMA cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Você adora a música Holiday? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Holiday de REMA? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Holiday de REMA.

Quando gostamos muito de uma música, como pode ser o seu caso com Holiday de REMA, desejamos poder cantá-la conhecendo bem a letra.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Holiday foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Holiday de REMA, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Holiday é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Você está discutindo com seu parceiro(a) porque entendem coisas diferentes ao ouvir Holiday? Ter à mão a letra da música Holiday de REMA pode resolver muitas disputas, e esperamos que assim seja.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Holiday de REMA.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Holiday de REMA.