Letra de 'Logba Logba' de Simi

No nosso site, temos a letra completa da música Logba Logba que você estava procurando.

Logba Logba é uma música de Simi cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Logba Logba de Simi, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby let me dice it
If e too loud, baby let me hide it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

We do it for the culture
This love no go rupture
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret o
Make e no spoil, we go reset o
Oh me and my sweetheart
Inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big, baby we resize it
If e too long, I can memorize it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love me knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)
Dekunle my lover (oh yea)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Ma lu mi ni jibiti rara
Spend your milli milli on me oh
Mister Bae
Mister Looover
Baby
On me oh

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Logba Logba de Simi.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Logba Logba é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Saber o que diz a letra de Logba Logba nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Logba Logba de Simi, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Um motivo muito comum para procurar a letra de Logba Logba é querer conhecê-la bem porque nos faz pensar em uma pessoa ou situação especial.

Caso a sua busca pela letra da música Logba Logba de Simi seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Logba Logba de Simi.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Logba Logba de Simi.