Letra de 'Easy (feat. Deja)' de Simi

Quer conhecer a letra de Easy (feat. Deja) de Simi? Você está no lugar certo.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Easy (feat. Deja) de Simi, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Easy (feat. Deja) de Simi.

Saber o que diz a letra de Easy (feat. Deja) nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Se a sua motivação para ter procurado pela letra da música Easy (feat. Deja) foi porque você adora, esperamos que você possa aproveitar cantando-a.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Easy (feat. Deja) de Simi.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Easy (feat. Deja) de Simi.

Aprenda as letras das músicas que você gosta, como Easy (feat. Deja) de Simi, seja para cantá-las no chuveiro, fazer seus covers, dedicá-las a alguém ou ganhar uma aposta.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Easy (feat. Deja) de Simi.