Letra de 'Oga' de Yemi Alade

Quer conhecer a letra de Oga de Yemi Alade? Você está no lugar certo.

Oga é uma música de Yemi Alade cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Você adora a música Oga? Não consegue entender bem o que ela diz? Precisa da letra de Oga de Yemi Alade? Você está no lugar que tem as respostas para seus anseios.

Ice Water
Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga

As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo

Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Saber o que diz a letra de Oga nos permite colocar mais sentimento na interpretação.

Sinta-se como uma estrela cantando a música Oga de Yemi Alade, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

Caso a sua busca pela letra da música Oga de Yemi Alade seja porque ela faz você pensar em alguém em particular, sugerimos que você a dedique de alguma forma, por exemplo, enviando o link deste site, com certeza entenderá a indireta.

Nesta página, você tem à disposição centenas de letras de músicas, como Oga de Yemi Alade.

Lembre-se que quando precisar saber a letra de uma música, você sempre pode contar conosco, como aconteceu agora com a letra da música Oga de Yemi Alade.