Letra de 'Love For Me' de Simi

Quer conhecer a letra de Love For Me de Simi? Você está no lugar certo.

Love For Me é uma música de Simi cuja letra tem inúmeras buscas, por isso decidimos que ela merece seu lugar neste site, junto com muitas outras letras de músicas que os internautas desejam conhecer.

Se você tem procurado há muito tempo pela letra da música Love For Me de Simi, comece a aquecer a voz, porque você não vai conseguir parar de cantá-la.

From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Existem muitos motivos para querer conhecer a letra de Love For Me de Simi.

O motivo mais comum para querer conhecer a letra de Love For Me é que você gosta muito dela. Óbvio, não é?

Sinta-se como uma estrela cantando a música Love For Me de Simi, mesmo que sua plateia sejam apenas seus dois gatos.

É importante notar que Simi, nos concertos ao vivo, nem sempre foi ou será fiel à letra da música Love For Me... Então é melhor se concentrar no que a música Love For Me diz no disco.

Esperamos ter ajudado com a letra da música Love For Me de Simi.